This soul no get patience at all! Hunger don turn am to freedom fighter. I just hope the guy keeps his promise o! because next time, the soul might just relocate for good!
Up and grateful oh Lord
Abeg tag one person wey don make you smile recently.
No wait for birthday to hype your person.
Give dem their flower now! David Ekanem and Kenyon Boehm 🇮🇷 🇵🇸 🇳🇬 take your flowers
Abeg tag one person wey don make you smile recently.
No wait for birthday to hype your person.
Give dem their flower now!
[iamdajek] and [sanford_casimer_yx6z] take your flowers
🌹 🌹 😊
#SpreadTheLove #TeamB
#PeaceOfMind